[Lyrics] AV - Big Thug Boys Lyrics - khaliphatrendz

LATEST POST

Post Top Ad

test banner
Trulli

Sunday, July 4, 2021

[Lyrics] AV - Big Thug Boys Lyrics

 

[Lyrics] AV - Big Thug Boys Lyrics

Download Audio below...

DOWNLOAD MP3

[Verse]

If you get a woman, hold am tight oh Me and my guys we dey for bike oh Na her allocation dey for mind oh If you leave your woman, she go off pant oh No be lie oh We go use the raba blind her eyes oh Me and my guys we no dey smile oh Big Thug Boys, we no dey lie oh Big Thug Boys, we no dey fear nobody And you see wahala, we get am full for body Only one thing we no dey like na police One wrong move, you turn to my enemy So, make you no try mе Oya nah

[Hook]

The thing dey hit mе like kpongo (kpongo) Abeg, bring another shayo, oshey oh Take your lady to the Condo (Condo) If we dey hit her, she dey shout "mogbe oh" Oshey oh, mukere muke Mugbele, mukere muke oh Mugbele, mufere mufe oh, ahh

 [pre-chorus] 

We dey wear coat, we dey wear ice oh All of our enemies dem broke die oh No competition, no denial Una be Cheetahs, we be Lions Say we dey fly high, mehn we never fly low If we dey move, we no dey fear go slow No-No-No competition, no denial Una be Cheetahs, we be Lions

[chorus] 

Big Thug Boys, we no dey fear nobody (fear nobody) And you see wahala, we get am full for body Only one thing we no dey like na police (na police) One wrong move, you turn to my enemy So, make you no try mе Oya nah

[Hook]

The thing dey hit mе like kpongo (kpongo) Abeg, bring another shayo, oshey oh Take your lady to the Condo (Condo) If we dey hit her, she dey shout "mogbe oh" Oshey oh, mukere muke Mugbele, mukere muke oh Mugbele, mufere mufe oh The thing dey hit, The thing dey hit mе like kpongo (kpongo) Abeg, bring another shayo, oshey oh Take your lady to the Condo (Condo) If we dey hit her, she dey shout "mogbe oh" Oshey oh, mukere muke Mugbele, mukere muke oh Mugbele, mufere mufe oh

[Outro] 

(Kulboi)


No comments:

Post a Comment